Here are some of the reactions that trailed Burna Boy's post:
@NigeriaStories:
" Oluwa Burna, Na you really dey online."
Read also
Carter Efe stops Oyinmo challenge, gives reason, fans disagree: "My own na inside soakaway"
@TheMahleek:
"You wey dey drop bars, wan use bar pay people wey dem call to bar to put bloggers behind bars?"
@bigwizarrdd:
"Acknowledge Wizkid for bringing you out to your first o2 appearance, Rema did for you. Drop you mumu pride."
@_oluwaseun9:
"You reject $5 Million concert cuz dem no gree you smoke igbo now you dey hustle impressions. Werey wan use Elon revenue recover lost funds."
@benny7gg:
"Make them quick talk now o before e go too late."
@Vickie_Bae001:
"Everywhere don dey shake @burnaboy abeg oo!!!"
@Dhavidote:
"You go just wake up dey fight imaginary demons."
@HustleTV01:
"Burna don Dey hustle for impressions… Elon musk what have you done?"
@MissRozapepper:
"Bring the money, Who you wan sue, Odogwu? Be like say na Linco, Sanco, wenco, dinco u want sue abii."
@ajuicygeorge:
"Senior man who dey challenge? Make we jazz the person in equal proportion everywhere woto 2seconds Deadbody go surplus."