Legit.ng captured some of the reactions, see them below:
kerimgold1st:
"Ęwo Pata Iya Jamiu Tori Olohun. Hmmm wetin I even know ."
gboolly:
"God have mercy na yansh I Dey look throughout."
___godwithus:
"Mama no wan fall like Ayra star ."
_ukpapi:
"Tiwa abeg remove the shoe abeg ,nah only Sabi girl know wetin she dey pass through now
officialagbaegonkiti1:
"Toward this kind winter boots for hot West Africa weather."
olamobisiii:
"Omo ehn… why is all of them throwing their stuffs out?? Nawa oo."
agent_kay007:
"Abeg this 2023 make all of una ladies they try tire only Wrapper na beg I they beg, 2022 I no save shishi… like this video if I tell u say I no who stand there I they lie I no look face na only yansh I just they look since ."
harnel_grills:
"Does this woman knows here nakedness is everywhere on internet."