@stephen_mayana:
"Star boy mansion❤️."
@bellotoheeb185:
"Eyin werey make una see bolu portrait for wall oo before una go Dey cry say he no like am."
@tcm_cholo:
"This phenom guy could have been packaged as one of Nigerias best rapper out there o …. But Nigeria doesn’t value it’s rapper."
@emaroxjae:
"Dis one look like wizkid hux?"
@mr_shalishali:
"FC for life ❤️ all the wiz kid fans kiss my comment❤️❤️❤️ Grammy boy❤️."
@kelly_billions01:
"Remember Wiz said in one of his interviews that some of his awards is not just in his our some is in his mom house."
@festus_72:
"Nah where bolu and his mom stay be this."
@walelordson:
"Omg where this guy now Abeg who get em page make e tag me … gree rapper way we dey look up to then e too get ft with wizzy back phenom."
@hype_frosh_jago:
"No be him mansion he Dey the award dem him popsy cabinet."
@batifeori_baaddexx:
"Wizkid no dey keep Grammy awards in his mansion nah museum he dey keep them nah waiting dem fc go talk he that."
@im_ella_cruz:
"Award wey dem no give Wizkid, if we talk fc go de cry. Them give am make e use snap picture."