Legit.ng captured some of the reactions that trailed the funny video; read them below:
mo_ni_so_la_:
"I too love David."
kvng_onyin:
"No mind am oo weda him Dey shy to hold his property."
banora30:
"I don’t know why some people don’t like Davido, they man is full of love ❤️ OBO for life."
puffdaddyautos:
"David nah bad guy."
joseph_dred:
"I think that’s Davido’s sister sharon."
aigbodionwisdom:
"Na he sister husband oo."
___omololasilver___:
"Dey carry something put for your face laidis u dey look elsewhere..Oga hold ham!!"
tladzrules:
"Shey na pesin woman be "wetin"? Smh."