The luxury showcased in the video left netizens on TikTok wondering how extravagant their wedding was.
Armani said:
“If child dedication dey like this tell me how their weeding been dey omo.”
Ashabi Shabbie said:
“Mummy keep that money for him oo no touch am at all because I see cashout for your caption.”
Lora commented:
“In life marry a rich igbo man I repeat rich igbo man.”
@emmanuella said:
“Ordinary dedication wey dem dey do for parlor,e reach una turn you turn am to wedding ceremony.”
Beauty highness reacted:
“If na to pay get rich husband make una talk make I go borrow.”
Dave said:
“You sure say na child dedication cuz even d baby sef dey surprised, he dey shine he eyes hope say nor be my marriage una dey do so on my behalf.”
Watch the video below: